Wia dis foto come from, Facebook/Ada Jesus comedy, Chimarine Ofiafuluagu Chi Marine Temple one so called witch doctor tok say im don forgive Mmesoma Obi wey pipo know as Ada Jesus. "Ada Jesus bin ...
Chi Marine Temple one so called witch doctor tok say im don forgive Mmesoma Obi wey pipo know as Ada Jesus. "Ada Jesus bin disrespect me," na wetin Chi Marine Temple tok. Di so called witch doctor say ...